Imeh Ibanga

DARKYDEY IN PIDGIN

DARKYDEY IN PIDGIN
92
Episodes
Self-Improvement, Education
Categories
English
Language
2026-03-15 15:00:00
Published

What's This Podcast
About?

Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And Creativity The thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no concern dem" so again, Abeg Wetin? Naija Pidgin English Blogger.

Podcast Urls

Podcast Copyright

Darkydey

Start monitoring your podcast.

Sign up to track rankings and reviews from Spotify, Apple Podcasts and more.

DARKYDEY IN PIDGIN
Imeh Ibanga
Imeh Ibanga