Football Yarn

Football Yarn

Football Yarn
76
Episodes
Sports
Categories
English
Language
2026-05-22 17:11:00
Published

What's This Podcast
About?

This Na Football Yarn Football yarn bring to table football gist football tori as e dey hot – from Naija to EPL League, Champions League to Transfer wahala, we break am down with vibes wey you go feel! Gist Weh Go Burst Your Head: We no dey form expert, we dey talk am as e be! From The Match Review + Gbas Gbos drags and hailing wether na for Pidgin + English Combo, Whether you like “What a goal!” or “Omo, e burst net!”, we dey yarn your language with no too much grammar. Follow us, listen, drop your own hot takes – for here, everybody get voice!

Podcast Urls

Podcast Copyright

Football Yarn

Start monitoring your podcast.

Sign up to track rankings and reviews from Spotify, Apple Podcasts and more.

Football Yarn
Football Yarn
Football Yarn